
Lwkmd...no wonder say Don Jazzy sabi do beta music, so dem be kerubu abi na Cele boyz. Na so dem Papa Collins Enebeli climb facebook go knack one beta pinshure wey dem take tey tey, wey the family gather take without dem mama. Na so dem sultana dey polongo Alleluuah, hossanah plus including iye. I still dey try imagine how Don Jazzy go do if spirit catch am....lol
No comments:
Post a Comment