
Another heavy weight for Ibadan don still polongo say na October 1 he go drop anoda track o. I don first do ofofo for una say e be like say the Bros, Otunba Femo Lancaster dey cook something and me just believe say the mata go be Hip Hop levelz cos the guy wey him feature 2 Bosh na Hip Hopper...lol. But now Boss don polongo say the mata go drop on top Independence day, make we dey expect. No forget say Dj Sexcy too dey drop anoda track dat day. Ibadan dey make senses, make we no gawk am o!
No comments:
Post a Comment