
Shebi e no tey wey dem yarn us tori say Mikel Obi don get 2 pikin wey we no know. But sha o, e be like say Mikel don dey follow 2face and Pasuma step as anoda woman, wey be akata, Olga Diyachenko don born twins for the bros wey dey play bench wing for chelsea for obodo oyinbo. Na for him facebook he share the pinshure where him dey relax for bed with the 2 pikin wey never know say life hard. Congrats egbon Mikel.
No comments:
Post a Comment