
Saturday, September 19, 2015
BUY ONE BOOK, MAKE YOU SAVE ONE LIFE NA SO MISTER RAIN DEY YARN US.
Mister Rain, your padi for radio on top Space FM, wey still be comedian for we dommot don say make all of us come help am for this mata o, as he wan buy plenty books give our girls. The book wey get title SECRETS go yarn our girls about yeye belle wey dem just dey pick for ground anyhow and how dem fit dodge am. One book na 500 Naira, so if you never do something abeg do am sharperly. Una fit halla Mister Rain on top dis number, 08066251515 make you know you fit put body for dis beta project, afterall tiwa-n-tiwa. Una do well.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment