
Wednesday, September 16, 2015
IBADAN RADIO STATIONS DON DEY GET PLENTY MOUTH FOR OBODO OYINBO O
No be small mata o, Ibadan radio stations don dey break out anyhow cos e no get any call in programme for we radio stations now wey u no go hear say one persin dey halla from obodo oyinbo; UAE, UK, USA ati bebe lo. The thing don sweet radio stations so tey some of dem like Space Fm plus Fresh Fm don get special number for pipu wey dey halla from obodo oyinbo. Incase you wanna sabi how the abracadabra dey shele make you sef download tunein for dem website www.tunein.com.....na so you too go dey hear all we stations everywhere anywhere.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment