
Oya na...if na wetin una reason be that, no shaking. Na one of the padis of we presido wey dey help am for Media mata, Femi Adeshina climb on top twitter go write say we presido say we don dey follow dem Boko boys yarn, but we wan sabi who dem be gangan before we follow dem bargain for anythin.
No comments:
Post a Comment