Even your boo get a boo...na so o, the persin wey sing the song. Mr Song dey show for we dommot today o and him bus stop na Club Laurel for Ring Road. E don tey small wey dem don dey hype the show, dat na to tell us say e go tough no be small. Other pipu wey go dey for the mata na Axterix, Keanzo plus likkle Tee. So make una no dull am today o....make una turn up.
No comments:
Post a Comment