Friday, September 11, 2015

FIBAN FOR OYO STATE KNACK FEMI SOLAR AWARD FOR WETIN HE DEY DO FOR WE MEDIA INDUSTRY

Na yesterday Femi Solar climb on top facebook to hail FIBAN for Oyo State on top the beta award wey dem sama am as per say him dey try wella for we media industry for Oyo. True true dem suppose give am award cos the bros dey finish music jingle anyhow and he don sing plenty plenty songs for different programmes on top different radio station. So we say congratulobia to Femi Solar.

No comments: