![](https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEjwSfwkHVHri-EesK5531DsuGaios3sQNQzePdygXmHhCFaK0BtQEnGE7EFieZa-tGaFiuBSNXaNH21k4a3NbBI3kjUlxeJ1ihyVo9EiTCOENGCLYIl521toR6wwSUTF3-so2i9HMUcJBI/s320/%253D%253Futf-8%253FB%253FU3BHcEdBbVRtamdqZHg5NlRrdnRYVmhELmpwZw%253D%253D%253F%253D-789028)
We Federal government don yarn Boko Haram say do me I do you, man no go vex. Make una release we chibok girls, make we too release una goons wey dey our dommot. Na so we presido yarn for France where he for go hail dem. He say dem go make sure say the girls still dey kampe and nothing do dem before we release dem padis o, make he no come be like say dem go do us magomago. I believe nothing wey God no fit do sha.
No comments:
Post a Comment