Nothing pain persin pass make you dey see pipu around you dey enjoy beta things make you no come get, when no be say you offend God. Na him make pipu wey dey stay for Ajobo Arulogun dey para o say dem road don spoil as erosion don chop am finish, to come even put salt for the injury, dem say dem never see light for like 2 months now as PHCN abi na NEPA dey tell dem say something don miss for the transformer body.

Wednesday, September 30, 2015
CHAII...SEE ROAD WEY HONOURABLE DEY PASS GO HIM HOUSE, PIPU FOR AJOBO ARULOGUN FOR OJOO SIDE DEY PARA
Nothing pain persin pass make you dey see pipu around you dey enjoy beta things make you no come get, when no be say you offend God. Na him make pipu wey dey stay for Ajobo Arulogun dey para o say dem road don spoil as erosion don chop am finish, to come even put salt for the injury, dem say dem never see light for like 2 months now as PHCN abi na NEPA dey tell dem say something don miss for the transformer body.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment