Wednesday, September 30, 2015

BABA J.A. OLABISI CHAIRMO FOR ALL CHRISTIANS FOR OYO STATE DON CROSS THE JORDAN


Baba Pastor J.A. Olabisi who be the chairmo for all Christians wey dey Oyo State wey oyinbo dey call Christian Association of Nigeria (CAN) don waka cross the Jordan. na yesterday tori begin waka say the Baba wey dem just choose as Chairmo for 4 years since December last year don go follow Baba God dey for that side. Till the Papa waka na him be the Chairman for CAC wey dey Adamasingba DCC till he kpain. May God give am better pillow to take sleep for yonder.  

No comments: