Tuesday, September 8, 2015

ALLELUYAH…FOLUKE DARAMOLA DON GET NUMBA 1 BELLE FOR HER NUMBA 2 HUSBAND


Our beta pikin wey dey do film Foluke Daramola, una know am na. Dat sister wey God settle down create for the front side don chop banana belle full o. She don dey carry the belle of her guy, Kayode Salako wey dem marry in 2013.  Na dis baby go be dem first pikin together but dem two don get pikin with another pipu before. We pray make Baba God make am born well. me sha dey envy her baby sha, he go chop bele full.

No comments: