If you know anybody wey dey reason am say him wan go kidnap for Cross River State tell am make he no try am cos if dem catch am na die he dey o. This na because dem professor Governor, Prof. Ben Ayade don sign am on Monday say any na kill dem go dey kill any gbomogbomo wey dem catch. E no end for there o, dem go still dey siddon on top all him property...LOBATAN!
No comments:
Post a Comment