Monday, November 17, 2014

THANK GOD...POLICE DON CATCH 40 YEARS OLD MAN WEY RAPE 16 YEAR OLD MAD GIRL.




NSCDC for Jigawa state don catch one 40 years old Gonfabi, Abdulhamid Abbas saymale twins now for her parent him give one babe wey her head no too correct belle. NSCDC say the babe don born female twins for her papa and mama house.


But sha o, Abdulhamid who dey stay for Mijirgan village of Miga LGA never gree say na him be the badoo wey give the girl belle, the Oga for the NSCDC for Jigawa, Gidado Muhammad say na Jigawa dem for catch the man, but so far say the guy dey deny dem still dey shine light for the matter.

No comments: