Police don catch one man Henry Emeka Onyekwere, wey dey lie
say him na corper, dem catch am wen him dey try register with one fake call up
letter. The bady guy na from Okigwe for Imo state but na for Ghana hin dey
stay.
Tori yarn us say dem catch am on NOVEMBER 9 for NYSC Camp wey dey Awgu for Enugu State
where him carry ne fake letter come say him na from Abia State University where
him reason am say him study Industrial Physics.
No comments:
Post a Comment