Dem don show face of one developer plus four estate agentsfor
one magistrate’scourt wey dey siddon for Lagos on top say dem collect N19.4m
from 56 pipu say dem wan rent out just one self-contained apartment wey dey for
Yusuf Street for Iyana Ipaja area for the state.
PUNCH Metro learnt hear say the accused pipu na Chief Adeoye
Ogundipe (70), Chief Wasiu Jinadu (62), Tajudeen Bamidele (54), Gbolagade
Sanusi (58) plus Tajudeen Idowu (40) and na dem collect the cash from the pipu between
September and October, 2014. Dem even hear say money wey dem collect from each
of the pipu dey between N100, 000 and N250,000. Money wey the agents –
Ogundipe, Jinadu, Bamidele and Sanusi make na N7.2m from
the jibiti wayo ana the developer, Idowu, who dey stay for the area and one Bashiru dem make N12.2m.
the jibiti wayo ana the developer, Idowu, who dey stay for the area and one Bashiru dem make N12.2m.
Den show dem face before magistrate, Mrs. O.A. Olayinka, on top 3 counts of conspiracy
and jibiti, but sha o na only the agent dem fot carry come court cos the
developer don miss.

No comments:
Post a Comment