Monday, June 20, 2016

SHUU.... NUMBA OF PIPU WEY MILITANTS KPAIN FOR OGUN STATE DON INCREASE O! -CP

ANOTHER three members of Imushin community for Ogijo, nahin don kpain for one attak by pipu wey no body sabi
The attack, wey done cause wahala nahin don kpain 11 pipu, as tori yan say pipu wey don kpain. dpn reach 14. Den yan say Usman plus Hassan, two Hausa men nahin the  invaders shoot plus another woman wey dem no mention her name wey den rush go  hospital for Friday evening, wey com kpain on Sunday morning.

No comments: