Tuesday, July 5, 2016

(FOTO)PRISCILLA OJO NO WAN GREE FOR HER MAMA O! SEE WETIN SHE ND HER MAMA WEAR GO ONE PARTY O


Miss Simplicity - For d African Fashion Week Nigeria Gala night wey shele for Eko Hotel, na matching pink gowns wey Toyin Lawani design naim Iyabo Ojo our correct actress nd her pikin Priscilla wear go dia o nd dem two fine wella...
See their pinshures afta d cut....



No comments: