(FOTO)SEE JOLLIFICATION ND FLENJO AS LILIAN ESORO DEY DO HER BABY SHOWER
Miss Simplicity- Lilian Esoro wey be actress nd wey be d wife of Ubi Frankyln naim don sama her fans wit d pinshures wey dem take for her Baby Shower o nd she dey OK for d pinshures dem... See d pinshures afta d cut
No comments:
Post a Comment