Friday, June 3, 2016

WOW SEE HOW BURIFUL CHILDREN TAKE CELEBRATE CHILDREN DAY FOR GLOBAL HARVEST CHURCH, IBADAN




Children just dey fine dey go, dem no wan Sabi as economy dey stand abi how e dey fall. Dat na why dis last Sunday wey be 29th of May dey very colourful for children and everybody wey go Global Harvest Church, Headquarters for Ibadan go celebrate dem children's day wey e come be say na children handle the services. The decoration na gboa, the children na fogerrit and the service make sense die. If you no dey there, oya make una see this pinshures take feel am as e go. (see pinshures afta the cut)



No comments: