Friday, June 10, 2016

TOOR... HEAR WETIN AVENGERS TALK AFTA DEM BOMB ANODA AGIP PIPELINE TODAY

Niger Delta Avengers don again yan say den don bomb the Obi Obi Brass Trunk line wey Agip get. Tori yan say den bomb am for 3.am today. According to the group for den Twitter page nahin den drop the gist plus say den no go stop.

No comments: