Friday, June 10, 2016

FOR WETIN AGAIN??... FEDERAL GOVERNMENT WAN CUT 2016 BUDGET

Federal government don reason say den go reduce the total budget wey den plan to  spend ontop 2016 capital expenditure plan. The minister of finance, Mrs Kemi Adeosun yan dis wan but she no con specify the amount wey den wan cut from the budget. Nigeria's finance minister, Kemi Adeosun yan dos wan for London wrn she dey gist international investors, con add say dis one nahin den reason  against option say make den increase borrowing to take plug the increasing revenue gap.

No comments: