Tuesday, June 28, 2016

NA WETIN MAKE KUNLE AFOLAYAN DEY JOLLIFICATE O

Miss Simplicity - Like dis, like dis, dem don give Kunle Afolayan one honorary certificate for Calgary.
Kunle Afolayan share him fans nd follower wit d news nd d pinshure nd on top ham he write sey dem welcome ham well for Calgary nd dem give ham d Honorary Calgarian certificate nd chief white hat o, dat is to sey oga Kunle na member of d city of Calgary wey dey Canada...
Yes o, na so e suppose be base on sey Kunle Afolayan na one Producer nd Director wey no dey carry last nd d guy make sense no be small...
We for TPN dey join him family to celebrate ham o nd we dey sey congratulobia...
See d pinshures afta d cut.

No comments: