Sunday, June 5, 2016

SEE WETIN OUR PIDGIN ENGLISH BIBLE TOK TODAY WIT OGINI BERNARD...


LUKE 7:11-17
Dat time jesus piaka go one city wey dem dey call nain n hin disciples with plenti crowd follow am.
As hin nearly reach d ciri na one man wey Don kick bucket wey dem carri am con outside d only
pickin of hin mama.

She na widow n d Pipu plenti like san San with her. wen jesus sight am hin get compasion 4 her
con yarn 'no cry again' jesus waka go touch d body hin say,' young man stand-up na, no time, d
dead body wake up begin yarn. Jesus hand am over to him mama. Fear Comot frm der body den
begin shout God name den say ' great prophet don show' 'God don visit hin Pipu. N d report of jesus
begin spread go judea n all d countri. Frm d pidgin

Bible OB'S VERSION happy Sunday

No comments: