Miss Simplicity - Vanguard Allure use their new wedding issue or edition take celebrate three ogbonge naija women wey be wedding planners o..
D women name naim be Elohor Aisien wey be d person wey plan wedding for Dantata nd Daniuma, Ndidi Obioha wey plan d wedding of d pikin of d Deputy Governor of Ekiti state nd Funke Bucknor wey e be sey na she plan d wedding wey Noble Igwe wey be ogbonge blogger just do...
For d magazine, d three women sidon Jemi Ekunkunbor nd dem tok how dem take start their career mata nd hw dem take push d tin go d next level...
See anoda pinshure afta d cut...
Tuesday, June 28, 2016
SEE THREE OGBONGE PIPU WEY TANDA GIDIGBA ON TOP VANGUARD ALLURE WEDDING EDITION
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment