Saturday, June 25, 2016

(FOTO)LIKE PAPA LIKE PIKIN!SEE HOW GODFREY OBOABONA PIKIN FINE LIKE E PAPA..

Miss Simplicity - As e dey hot, Godfrey Oboabona wey be our naija Super Eagles player nd wey still dey play Turkish club Çaykur Rizespor nd wey get fine face naim don sama us wit d pinshures wey him nd him fine girl pikin take nd I no fit comot eye for hw d pikin take resemble her papa like sey d man dey run leave her o nd small girl get swag nd she make sense wella...
See d pinshures afta d cut..

No comments: