Friday, June 17, 2016

SEE HOW MUCH CBN BELIEVE SAY NAIRA GO SOON BE PER DOLLAR

THE Central Bank of Nigeria, CBN dey reason say naira go settle for around N250 to the U.S. dollar after weak wey e weak, the bank's governor yan dos one for one letter wey hin cary give President Muhammadu Buhari. Central Bank yan say den go dey do foreign currency trading next week, den con reason say make deb drop the peg of 197 naira per dollar wey den don dey carry for 16 months. naira nahin den reason say go fall sharpaly when inter-bank trading begin on Monday, but the central bank till con yan say dem no get target for the currency plus say  the price go be as the market be.

No comments: