7 more ships wey carry different things wey petrol still join, enta Lagos ports na him dey wait make dem commit load from inside am. Tori wey dey commot yesterday for Nigerian Ports Authority carry yarn news men say three other ships nahin dey ready to off load plus say den go discharge container wey carry goods plus plenty gypsum. For the ship data document, about 27 other ships wey dey carry petroleum products, food items plus other goods nahin dem dey expect for the ports from between now till end of the month.
No comments:
Post a Comment