Miss Simplicity- One of Kate Henshaw follower for instagram beg her moni nd d reply wey she give d man no be here o. She tok sey make d man wait o for d 5k wey Buhari promise pipu wey no get work o, dat is to sey she no fit give d man moni o
Hmmm una go fear reply naw, d reply make laff com out for my mouth o, no be small tin.
Make una see d post abeg....
No comments:
Post a Comment