Friday, June 17, 2016

HMMM.... NUMBA OF PIPU WEY WAN DON PURSUE COMMIT FOR DEM DOMMOT FOR NAIJA GO SHOCK YOU

Over 3m unofficial IDPs na hin dey inside we country and dem no dey enjoy laff at all, na him make dem wan reduce wahala wey the internally displaced pipu dey carry eye see, the Oasis Association go do tests plus advice about 200,000 people for Nigeria on top different yeye disease plus conditions. Air Vice Marshal Olufemi Soewu (retd), wey be the Presido for the Oasis Association yan dis one for dem Annual General Meeting for Gasterof Restaurant, Grailland.

No comments: