Friday, June 17, 2016

DEM SUPPOSE CARRY EAGLES JOB GIVE ME – SALISU YUSUF

Nigeria caretaker coach Salisu Yusuf don dey yan say hin don pay hin dues sake of say hin wan make den appoint am as the coach of we super eagles on top permanent basis plus say hin no go reason another position for the team. For the past one year, Yusuf, wey be former former El Kanemi plus Ranchers Bees midfielder, don assist Stephen Keshi, Sunday Oliseh plus Samson Siasia for Super Eagles. He still don assist Siasia for  two other occasion – between 2010-11 with the Super Eagles plus at the 2009 FIFA U20 World Cup in Egypt.

No comments: