Friday, June 17, 2016

FULANI GBEGE FOR ENUGU: NIMBO COMMUNITY CARRY ENUGU GOVERNMENT GO COURT FOR N17BN

Ontop the slaughter of 11 pipu from Nimbo community for Uzo-Uwani Local Government Area of Enugu last April by Fulani malu pipu, the Federal Government nahin den don ask say make hin pay N17 billion as say make dem tale and calm down for dem things wey pafuka during the hayaj of dem community. Den still con dey ask Enugu State government make dem build dem one kain ogbonge place wey dem dey call traumatic centre or hospital to take re-arrande the people of the community, sake of say malu pipu dey always hayaj the area for over 20 years

No comments: