Miss Simplicity - I dey see tins as 34year-old Serena Williams wey be No. 1 tennis player for dis world sama pipu wit famous leg for d white skirt wey dem split for d thigh wey she wear go d pre-Wimbledon party wey dem do yestaday night for Kensington Roof Gardens wey deg for London o. She wear d skirt wit black blouse nd na so she open teeth for all d pinshures wey dem dey snap her o. As for me I comment my reserve bt my question be sey dis one na correct fashion abi na fashion malfunction??? Make una see d pinshures afta d cut, make una for fit drop una comment abi comment una reserve like me too...
No comments:
Post a Comment