Friday, June 24, 2016

(FOTO)SEE AS OSAS IGHODARO STILL DEY KAMPE EVEN AS SHE GET BELLE...


 Miss Simplicity - Osas Ighodaro wey be model nd actress naim she nd her husband Gbenro Ajibade dey expect their first pikin nd she bin keep d pregnancy as secret before bt since wey she don com out come confirmento d pregnancy nd tell pipu y she bin no polongo d tin naim she don dey sama us wit pinshures of her belle o nd I no go lie d belle fit her no be small.. See sum of d pinshures afta d cut... 



No comments: