Friday, June 24, 2016

(FOTO) ALI BABA D COMEDIAN WEY GET SWAG ND STYLE

Miss Simplicity - As e dey hot na so me sef take dey serve ham for una to jollificate ham..
Na our very ogbonge Ali Baba, d comedian wey get swag nd valor naim nack anoda yr today nd to celebrate d tin, he sama him fans wit him correct pinshures o...
D man make sense for d pinshures infact person no go knw sey him don add anoda yr to him years sef...See d pinshures afta d cut....



No comments: