Miss Simplicity - Wen Emem Isong-Misodi wey be Producer nd Director do e baby shower, na plenty ogbonge actor, actress nd their partner dey for dis to jollificate nd flenjo bt d one actress pinshure naim dey go round now base on sey na she nd her handsome husband naim go d baby shower o, d actress na no oda than d very Uche Jumbo herself, d actress wey do dat film dat time wey dem call 'Ibinabo" Yes o d actress husband make sense wella, him fine no be small, na one kain man wey many ladies go dey pray to get for her life...
Check out d smile for d pinshure wey una go see afta d cut....
Check out d smile for d pinshure wey una go see afta d cut....
No comments:
Post a Comment