Friday, June 10, 2016

EEYAH WETIN DROGBA WRITE ABOUT KESHI GO WAN MAKE YOU CRY

Drogba don yan say Stephen Keshi na world legend plus say the world go miss am. E yan say one thing dey special about Keshi say hin get one thing for body and na say pipu go always dey folow am plus say make hin guide den pntop anything wey den wan do.

No comments: