Friday, June 10, 2016

BANK CEO'S DON GREE TO REDUCE NUMBAS OF BANKS WEY DEM DEY SACK

Bank CEO's den meet ontop so so sack wey den dey sack bankers for the financial institution . Na for the meeting den  gree say den go reduce the  sack of den bankers. Den con yan say  get plenti plenti reason wey make den dey tell den staff say make den gerara hia

No comments: