Friday, June 10, 2016

FG WAN ARREST LERE OLAYINKA PLUS 4 OTHERS SAY DEM DEY GBEGE GOVERNMENT

Lere Olayinka, wey be the special assistant ontop public communications plus new media to Governor Ayodele Fayose, rlnahin don dey yan say FG wan wan jail am. He yan say the attorney general of the federation, Abubakar Malami, dey plann to charge am, the governor's chief of staff plus some members of the Ekiti state House of Assembly to court for treason. According to Olayinka, "this wan na  another way wey FG wan take destabilise the government of Ekiti state plus take  silence Governor Fayose"

No comments: