Monday, June 6, 2016

BUHARI NO GO FIT SPEND MONEY WEY DEM COLLECT FROM TIF TIF PIPU NOW

Ontop say den don see plenti moner colet from some pipu wey tif am, we presiso fit no get power to dey spend am intop all the wahala wey we country dey faceDespite recovering stolen Nigerian money, the chairman Presidential Advisory Committee Against Corruption, Prof. Itse Sagay nahin yan dis one. He drop dis wan wen E dey folow Punch newspaper yan, E still con add say the Federal Government don set up one account wey dem go dey chuk all the money inside. Prof con dey yan say ontop all the money so e get some cases wey dem never settle finish so we Presido no go get liver tey begin spend am. E con gist say court fit order say make den colet the money but if den begin touch am den don go against wetin court yan be dat. Last last Prof con yan say name wey Buhari wan yan dar time na to discouragepipu say make den no dey tif again.

No comments: