Chaiii..... NA today make am 23 years wey Naija Government wey Gen. Ibrahim Babangida bun dey siddon on top, cancel election wey pipu believe say na M. K. O. Abiola win am. And na the election gbege make dem still catch am put for prison. Some states for South West dey make am public holiday.
No comments:
Post a Comment