FORMER leaders of the Movement for the Emancipation of the Niger Delta, MEND, don yan Niger Delta Avengers, NDA, plus other militant groups say make den stop all the gboa gboa wey den dey do plus say make den enta dialogue with the Federal Government. The ex-MEND leaders, under the Leadership, Peace plus Cultural Development Initiative LPCDI, yan say the attacks by the militant groups, wey dey claim say dem dey correct bad things wey government on do dem, say na negatives effects dem dey cause for the region.
No comments:
Post a Comment