S.I.S.I-The drama wey dey happen 4 Tiwa Savage marital lyf don tk Anoda turn o as him husband teebillz who dey hide face for banky's house, dem don pursue am. Wo pursue am?, na banky W's mama sent him packing afta wey she finish dey watch Tiwa's interview for wre she release sum shocking revelatn of her husband....., After teebillz ordeal for ikoyi
bridge wey him wn die,na him banky say mk him cum him house nd manage Bt nw mama pikin don order him pikin to pursue teebillz comot immediately, nd he don do justice to dt..... Nawa o for ds our entertainment industry... Men I hope sey una dey learn, no be all women go fit be una breadwinner o.

No comments:
Post a Comment