Madam Saje don tok sey her advice na make actress nd women in general dey dey contented wit wetin dem get o nd make dem dey try to dey make their marriage work o base on sey "Na bad thing to dey use anoda person step to take dey define our life oooo"
Madam Saje com last last tok sey na two wives her husband marry nd she do everything to make sure sey she raise her children well and peacefully wit her co-wife....
Hmmm dis advice no be for only celebrities o, na for all women nd e go beta if we follow ham...we for TPN dey sey thank u to madam Saje for dis timely advice... Thanks ma'am

No comments:
Post a Comment