Tuesday, May 3, 2016

(FOTO) RED CARPET PINSHURES FROM MET GALA.


Miss Simplicity - The Metropolitan Museum of Art Costume Institute Benefit wey we know as Met Gala naim shele yestaday night for New York nd na many many celebrities naim go d event wit confirm dress, pipu like Kylie Jenner wey e be sey na d first time wey she go attend Met gala nd her sister Kendall Jenner, Beyonce, Selena Gomez, Rita Ora, Kate Upton, Kim nd plenty ogbonge celebrities boku for there.
Anyway we for TPN dey sey congratulobia to Kate Upton as she confirm give US television Channel E sey she nd Justin Verlander don enter (see more pinshures afta the cut) 


gage o....

No comments: