Miss Simplicity - pipu bin don dey carry news sey Pepsi don comot Tiwa Savage as their ambassador base on her marriage mata bt Sunil Sawhney wey be d Managing Director for Seven Up Bottling CO. don tok for him IG page sey na lie o, he tok sey Tiwa Savage na still their ambassador, he sey nothing does their deal o as per sey Tiwa Savage nd Pepsi dey kampe togeda togeda... Correct news bt I still stand my ground sey for dis issue o I seal my lips...no comment at all...


No comments:
Post a Comment