THE police wey chuk yansh for Lasgidi bin yesterday night, finally collect the autopsy result for the test wey dem conduct on the late Ronke Shonde, who dem yan say na her boo kill am for their house wey dey. Egbeda, for inside Lagos
The state police command confirm say dem collect the report , but say dem neva open am as of 9.00 p.m. on Wednesday. evry evry wey dey the report still dey som how som how, but Nigerian Tribune ear say e get one stiffness for her respiratory system and dat one nko nahin make Ronke port enta the other side
Thursday, May 19, 2016
POLICE DON COLLECT AUTOPSY REPORT ONTOP RONKE SONDE BODY OO
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment