Tuesday, May 3, 2016

(PHOTO)SEE HOW LAIDE BAKARE MAKE SENSE...


Miss Simplicity - Laide Bakare wey be one actress wey dey do correct correct beta Yoruba movies don sama her fans wit one ogbonge photo wey she take thank Baba God sey o she see d month of May o nd she tok sey make her fans o enjoy d new month... 
See picture afta d cut....



No comments: