Miss Simplicity - Toyin Aimakhu wey go do holiday for US take her time sama us wit some pinshures wey she snap for one magazine today...d actress show us for d pictures sey no mata where she dey o, she no go fit forget her continent wey be Africa, abi her country, Nigeria nd her state wey be Edo state... Gbayiiiiii, ur head dey there jare... Make una sef feel d pinshures wey d magazine call Africa-Inspi
red Photoshoot.
No comments:
Post a Comment