The National Coordinator of the Oodua Peoples Congress (OPC), Otunba Gani Adams yesterday tok say hin guys fit no provide enough security for Yoruba pipu.
Adams yan say Yoruba people gas dey ready to defend themselves against the fulani pipu dem. The OPC leader yan dis one for one lecture wey the Nigeria Union of Journalists (NUJ) for Ondo state chapter organise to mark the 2016 Democracy Day wey the theme be Herdsmen/ Fulani clashes : wetin be the implication for inter- Ethnic relations plus we Nigerian Economy.
No comments:
Post a Comment